The “Rich man pikin” trend is the undoubtedly the funniest thing on twitter right now ????. Take a look at some of them…
Wetin be this? ?
chameleon on Twitter: “Rich man pikin go think say dem wan go hunt pic.twitter.com/U58MHXlsO9 / Twitter”
Rich man pikin go think say dem wan go hunt pic.twitter.com/U58MHXlsO9
Real ones know it’s egusi that’s in there ?
Attah Akor on Twitter: “Rich man pikin go think say na ice cream pic.twitter.com/merrLfnLyQ / Twitter”
Rich man pikin go think say na ice cream pic.twitter.com/merrLfnLyQ
Lmaooo??
B.O.D on Twitter: “Rich man pikin go think say na embassy. pic.twitter.com/hs9f6uae1O / Twitter”
Rich man pikin go think say na embassy. pic.twitter.com/hs9f6uae1O
Na still gymnastics sha ?
ỌMỌ́TÁRÁ LAWRENCE on Twitter: “Rich man pikin go think say na gymnastics.😩😂 pic.twitter.com/PjsykhqHEs / Twitter”
Rich man pikin go think say na gymnastics.😩😂 pic.twitter.com/PjsykhqHEs
But make we no lie, e resemble am ?
Truth on Twitter: “Rich man pikin go think say na bomb pic.twitter.com/OHVzbwr80u / Twitter”
Rich man pikin go think say na bomb pic.twitter.com/OHVzbwr80u
This one dey pain pass coding ?
Harby Jay on Twitter: “Rich man pikin go think say him dey do coding pic.twitter.com/0QddioYq4h / Twitter”
Rich man pikin go think say him dey do coding pic.twitter.com/0QddioYq4h
More like survival ?
𝕁𝕀𝕄𝕄𝕀𝔼™ 𝕏 𓃵 on Twitter: “Rich man pikin go think say na artwork 💔 pic.twitter.com/zT4MLHehAk / Twitter”
Rich man pikin go think say na artwork 💔 pic.twitter.com/zT4MLHehAk
Omo!!! ?
https://x.com/kiddodey/status/1716921379495555125?s=46&t=AYU4heg_JT27ZWTQpsiAwQ
Read more articles here